Baddest Boy – Skiibii Ft Davido Lyrics
Play Audio
Baddest Boy Lyrics – Skiibii Ft Davido
Oh-ah
Whoa-whoa-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah
Long time, long time, I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up, now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I’m on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the-
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (Huh-uh-uh)
You go chop Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe mor’ogo
Giddem, giddem, slow-slow
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l’omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
You go chop Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki’gbe mor’ogo
Giddem, giddem, slow-slow
Davido Songs (Lyrics)
- 1 Milli
- Aje
- All Of You
- Aniashaun
- Assurance
- Aye
- Back When
- Baddest Boy
- Badi
- Big Picture
- Biko
- Birthday Cake
- Bless Me
- Blow My Mind
- Carolina
- Check Am
- Company
- Coolest Kid In Africa
- DaDa
- Dami Duro
- Disturbance
- Dollar
- Dollars In The Bank
- Down
- D & G
- Ekuro
- Enter The Center
- Fade
- Fall
- Fans Mi
- Feel Alright
- Fem
- Fem
- Flora My Flawa
- FIA
- Focalistic
- For You
- Gallardo
- Gbagbe Oshi
- Gbon Gbon
- Get To You
- Gobe
- Green Light
- Heaven
- High
- Holy Ground
- Hookah
- How Long
- How Long
- If
- I Got A Friend
- Intro
- Izzue
- Je M’appelle
- Ji Masun
- Jowo
- La La
- Love Cycle (Remix)
- Mabel
- Maga 2 Mugu
- Mary Jane
- Maserati
- Mebe
- Money
- Money
- Nek Unek
- New Skull Tinz
- No Visa
- Nwa Baby
- One Of A Kind
- On My Way
- One Ticket
- Osinachi (Remix)
- Overseas
- Park Well
- Pere
- Ride For You
- Risky
- Sade
- Shopping Spree
- Show Time
- Skelewu
- So Crazy
- Somebody Baby
- Something Fishy
- Stand Strong
- Sunlight
- Sweet In The Middle
- Tanana
- Tchelete (Goodlife)
- The Best
- The Sound
- Twisted
- Very Special
- Wait
- Woju
- Wonder Woman
- Who’s True