Chike Ft Mayorkun – If You No Love Lyrics

Download mp3

Play Audio

If You No Love Lyrics – Chike Ft Mayorkun

Make I know make I know
Make I know make I know
Make I know make I know

(Don’t play me)

Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe oh
Showing me around like I lost me way
Telling all your friends say na me be bae oh
Baby see me I don dey believe oh

Tell me make I know now
If e sure me make I know now
If e no sure me oh make I know now
If you no love me oh
Tell me make I know now
If e sure me make I know now
If e no sure me oh make I know now

If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh (no play me)
Calling me the sun wey dey bright your day
Calling me the joy wey dey crash your pain
Anything you talk baby I dey believe oh
Nobody dey gree to dey toast me again
When they wanna come you dey block their way
Everybody don sabi me with you oh

Tell me make I know now
If e sure me make I know now
If e no sure me oh make I know now
If you no love me oh
Tell me make I know now
If e sure me make I know now
If e no sure me oh make I know now

If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh

Before we go further
Tell me now
I wanna know
Make I no go fall down oh
I wanna low (make I no fall down low)
Do you have another oh
I wanna know
Am I the only one
Am I your number one

If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
You no be Finidi
No finish me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love seriously oh

Make I know make I know
Make I know make I know
Make I know make I know
(Don’t play me)

Chike Ft Mayorkun – If You No Love Lyrics

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *