Tim Godfrey – Akpoaza Lyrics

Download mp3

Play Audio

Akpoaza Lyrics – Tim Godfrey

[Chorus]
Akpoaza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)
Akpo-aza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)

[Verse 1]
Anytime I call am he answer
(Eeh)
Even when I sick na my healer
(Eeh)
When am in need na provider
(Eeh)
When am in trouble na helper
(Ahaa)

[Pre-Chorus]Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Oh, oh, ooh Oh, oh, oh, oh
Ah, ah, aah Ah, ah, ah, ah

[Chorus]
Akpoaza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)
Akpo-aza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)

[Verse 2]
I ask am for child,
E give me children, (Eeh)
I ask am for house,
E give me mansion, (Eeh)
Before I dey ask,
E dey answer, (Eeh)
That is why
I dey call am agidigba eh

[Pre-Chorus]Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Oh, oh, ooh Oh, oh, oh, oh
Ah, ah, ah Aah, ah, ah, ah

[Chorus]
Akpoaza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)
Akpo-aza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)

Eh, eh, eh Ahaa

[Bridge]
Mkpo ya n’tutu
(Kpo ya n’oga za)
Mkpo ya n’ehihie
(Kpo ya n’oga za)
Mkpo ya n’abali
(Kpo ya n’oga za)
Akpoaza, Ka chineke mu bu’o
Akpoaza, Ka chineke mu bu’o

Tim Godfrey – Akpoaza Lyrics

Tim Godfrey Songs

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *