Frank Edwards – Omega Lyrics

Download mp3

Play Audio

Oyege Lyrics – Frank Edwards

I’ve my own favor miracle overwhelm me now
Uh na na na turn up
My God is a very big God
He no dey fail oh he no dey lie
If he talk am he don do am oh
That is why we dey praise am uh uh na na na
The things wey give us papa uh uh na na na
Na him we dey bring am so uh uh na na na
Papa you no dey fail uh uh na na na
I will praise you in a RockTown way

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege ege yege ah eh
Oh na na na

Oya carry the problem come
My father is on and able you know what I mean
Ah mo sho ori re
Jehova talk and do
Plenty miracle everywhere
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege ege ah eh
Oyege yege yege ah eh

Everywhere I go dem dey call my name
Say this boy you be super star oh
I dey tell them sey no be me do am
Na baba God be the super star oh
Ori mi yeh nah confirm oh
Anointing yaga for my head oh
Jesus no body be like you
Me I go praise you for ever more
Onye oma meh you do well for me
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege Yege yege ah eh

Life no dey two make you live am well
Everyday you wake make you thank God oh
If no be God you for don jam motto
Igwe we dey praise your name
Plenty miracles every where
Goodness and mercy follow me oh
Onye amuma Elijah eh
Oya make we begin dey praise am eh

Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh turn it up
Oyege yege yege ah eh
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege yege ah eh oyege yege
Oyege yege ege ah eh oyege yege
Iben neh ben
Obit roko
Njaraghigere keneka kenechukwu

Frank Edwards – Omega Lyrics

Frank Edwards Songs

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *