Prinx Emmanuel – Bigger Odogwu

Download mp3

Play Audio

Bigger Odogwu Lyrics – Prinx Emmanuel

Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down

Our baba
We gabdun your pattern
We throway salama
For na you hold us down

These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father no be their mate
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And i just dey laugh

Cause my father is bigger than Odo
Odogwu Odogwu Any Odogwu

Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza

Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh

Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha pra pra
Only you oga kpata Kpata Kpata

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown

Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate oh

These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
Cause my father is bigger than)
Odogwu

Prinx Emmanuel – Bigger Odogwu

Piano Chords

Intro:

css

Am  Em Am  Em

Verse 1:

css

Am  Em Our father wey dey for heaven Am  Em Nobody fit collect the chair Am  Em Wey you sit down Am  Em Our baba

Chorus:

mathematica

Dm  G Odogwu Odogwu Any Odogwu C  F Your actions are not accidental Dm  G Only you nocontester C  F Only you for the Center Dm  G Everything I Surrender C  F You dey give mebonanza

Verse 2:

css

Am  Em At the mention of your name oh Am  Em And as you step in at the place Am  Em Every other power go mellow Am  Em Everywhere go dey rearrange oh

Bridge:

mathematica

Dm  G Number One cha cha cha C  F Original Abba father Dm  G Everything go Sha pra pra C  FOnly you oga kpata Kpata Kpata

Outro:

css

Am  Em Our father wey dey for heaven Am  Em Nobody fit collect the chair Am  Em Wey you sit down Am  Em Our baba

Remember to follow the rhythm and melody of the song while playing these chords. Enjoy playing! knowxup.com

Prinx Emmanuel – Bigger Odogwu

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *