Money – Davido Ft Olamide Lyrics

Lyrics: Money – Davido Ft Olamide

Play Audio

Money Lyrics – Davido Ft Olamide

Ehhhh owu
Ahh yeah yeah
Kiddo Kiddo
Kidominat
Yeah

I want to lowo up
I want to lola
I want to lalafia
I want to lowo
I want to lola
I want to lalafia

A lowo ma jayeeyin lemo
Awon to jaye lana da
Won ti ku wonti lo oh
Alowo ma jaye eyin le mo
Awon ti won jaiye lana da
Won ti ku won ti lo oh

Yeah gimme the money eh (eeh)
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah)
Life is all about the money eh
Yeah gimme the money eh (eeh)
Biko yen nego, orimi jekin jekin lowo (aaah)
Life is all about the money eh

Take a look at it like this
If i no get money like this
All the shuma no look my face ehn
Them no go follow me to my place
I dey grind and do my thing
I don dey see money sinz i dey 19

When iI go chop with my team
We dey pay everyone wey dey the canteen
Now we don upgrade the matter
Rolling a weekly a monthly a quarter
Now we don turn to butter family
Dey smile and we no get quanta jor dakun
Jen so yoruba make dem
No go forget say
Baddo na baba eruku de tun
Yapa a den jaiye ori wa

Yeah gimme the money eh (eeh)
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Yeah gimme the money eh
Biko ye nego, orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money

I want to lowo
I want to lola, i want to buy Bugatti
I want to hmmm uh hmm Kim Kardashian
At the back of my brand new bentley
Is it because i’m balling
They want to dull my ginger
They want to hear my story
They wan put me for Linda

Some jealous
Some people jealous
Oya come and spend my money
Oya come follow me jolly oh

Alowo ma jaiye eyin lemo
Awon ti won jaiye lana da
Won ti ku won ti lo oh, ye ye ye
Alowo ma jaiye eyin lemo
Awon ti won jaiye lana
Da won ti ku won ti lo oh

Hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money eh
Hey gimme the money eh
Biko ye nego orimi jekin jekin lowo
Life is all about the money

Money – Davido Ft Olamide Lyrics

Davido Songs (Lyrics)

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *