Biko – Lola Rea Ft Davido Lyrics

Biko – Lola Rea Ft Davido

Play Audio

Biko Lyrics – Lola Rea Ft Davido

Yeh ehn ehn
Tkt Obo baddest ehn ehn
Yeh ehn ehn
Unu hear me
Yeh ehn ehn common now

O o o omo you impress likah dat likah dat
Baby girl you dey impress likah dat likah dat
Your baka big likah dat ah
Ama sing it again ama sing it again baby
This bobo you bad likah dat baddest
Everyday you dey impress likah dat wah yah say
O boy you fresh likah dat baby girl

Biko biko baby rora redi o
Dakun dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hold your body o
Anything you say baby I go do o
Davido biko hold your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o come on now

Ha egbo na ta lo lomo
Before dem start to call me gbomo gbomo
Cos me I don ready to dey lomo lomo
Everybody is happy when it’s tono no no tono no no
Baby girl you can come along
We can take trips we can go to london
I can take you round we can reach Hong kong
Tell your local Dj he should put the song on
I gat alot of girls in Zimbabwe
I get plenty ikhele for Harare
If you see wetin I see for Malawi
If you know wetin I do for Malawi oh na na
But for you I go change all my bad ways
Forget all the girls whe dey whine waist
Na your matter I dey put for my mind eh
Na the baka I dey see for my eye eh

Omo you I’m fresh dat likah dat
Baby girl you dey impress likah dat likah dat
Your baka big likah dat ah
Ama sing it again ama sing it again
This Bobo you bad likah dat baddest
Everyday you dey impress likah dat wah yah say
O boy you fresh likah dat baby girl

Biko biko baby rora redi o
Dakun dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hold your body o
Anything you say baby I go do o
Davido biko hold your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o more fire

O boy I see you’ve been watching my tingo
I know na me dey make you dey sing oh
I can tell you like what you seek boy
Good boy whe dey like play with big toys
Mummy daddy this point e hammer
This kind boy go turn good girl rihanna
I know you just dey play me wayo
But tell me say emi omo agoro

Uhn uhn uhn yeah
I know you don dey come long time eh
No come dey fear cos I gat a boobey boobey
Oh na na oh no no
Even your boo gat a boobey
Rude boy whe dey like play with big toys
Dakun dakun rora gun mi o

Omo you fresh likah dat likah dat
Baby girl you dey impress likah dat likah dat
Your baka big likah dat likah dat
Ama sing it again ama sing it again sing it again
This bobo you bad likah dat baddest
Everyday you dey impress likah dat wah yah say
O boy you fresh likah dat baby girl

Biko biko baby rora redi o
Dakun dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o na now I dey do you so
Biko biko hold your body o
Anything you say baby I go do o
Davido biko hold your body o
E get as e just dey do me go e just dey do you so
Na my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o

Dakun dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o “na now I dey do you so”
Biko biko hold your body o
Anything you say baby I go do o
Davido biko hold your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o um um ti
Ehn ehn
Anh le le le le
Ehn ehn le le le le le le le le le le

Biko – Lola Rea Ft Davido Lyrics

Davido Songs (Lyrics)

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *