Skelewu – Davido Lyrics

Lyrics: Skelewu – Davido

Play Audio

Skelewu Lyrics – Davido

All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this like a dat
Like a this like a dat
To your right to the front
And your yansh to the back
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

Oh girl what is the plan
We are planning to love your demands
Shey you want to dance dance
You wan collect money from my bank
Oya scatter the town
Na the baddest wey dey in the town
When they see me around
Dem dey scatter the dance like clown
Oya fi jo gba owo
Oya so jo di owo
Oya dance to the sound
Like a this like a dat

All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this like a dat
Like a this like a dat
To your right to the front
And your yansh to the back
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

Ileke idi yen o idi yen o
Esu bo ko yoko esu bo ko yoko
Owa degbo so na owa degbo so na
Bebe idi yen o
Oya fi jo gba owo
Oya si jo di owo e
Oya dance to the sound
Like a this like a dat

All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no need shakara
Oya whine your hips like a this like a dat
Like a this like a dat
To your right to the front
And your yansh to the back
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

But this new dance don cause casala
Shizzi shizzi
Oya whine your hip like a this like a dat
To your hand o
And your yansh
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le
Skelewu skelewu skelewu skelewu ske le le le le

Ske le le le le le lelele lelele
Le le le le le lelele lelele
Ske le le le le le lelele lelele

Skelewu – Davido Lyrics

Davido Songs (Lyrics)

By admin

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *